Aproko Gist-Vol 10...By Our Very Own Inspector Nifemi (Lailans Are Not Laughing)

Aproko gist volume ( 10) don land again oooo. ...
All the assistant aproko in the house. ...I greet una specially.
 



Before I continue, Mr culture. ...how everi?we hear say na u dey hold nwanze martha. Biko, release her 4 us oooo....we really miss her grammar.
Still on still and as he dey hot.
Chia...Dere is God oooooo. ...
Na on Easter day I sabi the power of money. .....kudi, ego.....Lolz
Abi na only me see comments from prodigal lailans?
Kia, I throway salute. ...O boi....see names....I fear fear. ..
So tey, some Anonymous resurrected with new Identity. I just dey see names like....Judas.
    ...................   lafresh, la hot, Cinderella,etc....some kian names,comments and grammar fit make Tony forget him boxer 4 Kimberly boobs. ...Orisirisi something. ..please kip d comments coming.
Bia tony, respect ursef and free gurls on lailasblog oooo..guys dey set trap 4 u already. ....Na money wey I get I dash u oooo, else Uncle breeze will make you lose your John Thomas wey no gree u rest.
People sef, haba!! Some Anonymous can follow people's destiny sha..
Wetin Kimberly do una...d bae say she dey work 4 oil company. .U dey ask 4 office pictures as proof.If she show us different pics of her oil plantation company where she is into coconut oil, palm oil, vegetable oil...we go say she proud. The innocent,charming and beautiful lady display her asset, her selling point(boobs), her milky oil factory, we still dey gbemu....
Anonymous, biko free Kimberly oooo. Abi u never jam person wey dey sell stock fish 4 Oyingbo market, cum yarn us 4 hot seat Mondays say him dey work for stock exchange company. ..nothing new under d sun nau....All na packaging abeg.Kim baby, continue to enjoy d head of your life...nothing do u. ...Haters can hug Tony 4 free.
To all my fellow lailans wey recieve alert. ..I sight una......
To all Kimberly's crush. ...expecially chris..carry go....
To tony....TILB staff. ...Only u wan turn lailan gurls to baby mama. .respect ur konji oooo or we padlock am.Guys dey beef u gan.
To silent commenters. ..I greet you all Specially
To all those born in the month of April. ...Happy birthday in Advance.
Still remain my humble self...


Inspector Nifemi.



from Nigerian: Breaking News In Nigeria | Laila's Blog http://ift.tt/1LZGNtE
via IFTTT
Previous
Next Post »
0 Komentar