As usual, Aproko gist volume ( 11 ) don land again oooo....
Lmao. ...Willy Willy, wetin happen? I hear oooo. ..Hear wetin?. .....Ha! Ha! Haaaaaaa.....this one pass me oooo. ..Make I talk am? Chia. ...this is pure wickedness. ..I no believe say you carry this matter come gas station. Why you go say make enoma no line up behind Chinasa Ukaegbu because her body odor smells like Ogbono wey dem embalm for 2weeks?
Chia, chia.....That is too much nau. ....you for just say her body odor smells like Onions.That one sounds friendly just like the echo of Police is your friend.
Anyways, this help will make enoma consider you as his friendship now.
Back to the matter, make I quickly shout out to this Lailans. ....Miss Indomie say so, Barong Nku, Atutupoyoyo, Eddy-Wiz, kclub, Ed-Dreams, Nkechi Udeh, Oyechristy, joy Monica,Kimberly, Olusoji, Jabulani, Uthman, Nonoristic Bobo, John Andza and all. How una dey? We miss you guys well well oooo. Abeg, assistant Aproko, fill in the rest names and win giveaway body cleanser.

Drama everywhere, even person wey borrow #100 to recharge him techno touch light phone still get mind to type say Culture, a whole Culture dey comment like person wey dey smoke weed. ....I just sit don dey read comments....so tey, I cum dey shaking my head. ..(which kian grammar u just spoke now...Abi Chinasa Ukaegbu body odor don dey affect your brain? Abeg correction ursef jawe. ...Lolz. ..laugh no gree me biko.
The way some pipu comment nowadays, go really tell you y dem dey always fail 4 school because dem no dey gree read instructions...d same habit don follow dem reach blog....Kia, na so Chinasa Ukaegbu odor affect una reach? Staff go post news, Una go dey comment dey abuse laila.
Make una dey try read well before commenting.
Some Anonymous really mean chi baby oooo...Imagine one telling Chinasa Ukaegbu. ..you calling someone ugly, yet you avoid places that have mirrors in the walls of your house....that is if you even live in a house and not under the bridge. ....Chia, chia, ....this one na endtime shade oooo.

Na him make me gbadun flacko and pampam over d weekend. .Dem just dey comment as he dey hot....with big grammar. .fear no even gree chibaby to type under their comment...Lolz. ..
Aproko mama, u dey see oooo.....Hmmmm willy willy, see wetin again. .
So u sef sabi say Chinasa Ukaegbu na local chimp. Chimp? Yes chimp. .....Na so she dey call herself now....
Somebody say, money dey enter some people account, some dey comment with hate....Irony of life...(Receive sense if you dey that category
Somebody say, money dey enter some people account, some dey comment with hate....Irony of life...(Receive sense if you dey that category
Biko, this na just gist as e dey hot. ..no need to take am personal like Fayose trip to China.....My sweetest Vivienne Ada, don't give up on us ooooo. ....Anyways, I sight you.
Still remain my humble self Inspector Nifemi. .....
Still remain my humble self Inspector Nifemi. .....
Enoma and Willy, chop kisses without mouth odor.
Byeeeee.....
Byeeeee.....
from Nigerian: Breaking News In Nigeria | Laila's Blog http://ift.tt/1SvDQk8
via IFTTT
0 Komentar