Edible Lailans, Aproko Gist (Vol 11) don land!!!



Aproko gist no dey end oooooo. ....I just go on sabbatical just like Chinasa.This one na repeat as he dey out. ....gone are those days when flacko will comment in a pastoral way but now my guy don step up...he just dey boost Bamidele head as he dey hot.

Team laila, Edible EA...I sight u wella...more blessings. ..

Just when I tot enoma and willy are planning to surprise us with date and venue...Mira and Dapo too are warming up. ..kia, what lailasblog has join together, let no edible knock them out...

If u still dey waka pass on this blog, wey u no dey comment. .U are on a long thing. ...just yesterday,wey I dey outside lailan estate dey borrow natural breeze to blow body, na him EA Event waka pass me with rotten tomatoe say them wan reach uncle Ben house. .immediately I stand up to know why the two of dem dey shake their Aki and paw paw towards uncle Babs doorway ...Na him rotten tomato say make I bring my ear.....Hmmmmmmmmmmm. ...I no think say una go like hear wetin I hear. But if una wan sabi d latest. ..just follow Uncle Babs comment bumper to bumper.Now I know y he put Uncle before Babs...Lolz

Mr Bamidele be like Bonny we gat things in common but am married. ..If not, I for direction you to the common entrance center. Lolz.

Enoma enoma, somebody been comment on anything goes say na mushroom lady u like now....Hmmmmm,Edo boi no dey carry last.

I sabi say some Lailans are very busy for some time now. ...I just want to shout out to them all....You always on our mind..

SouthEastern, Nonoristic Bobo, Olusoji, Jabulani, Uthman, John Andza, Miss indomie say so, Carina jacobs, laila's blog baby, Nkechi udeh, Oyechristy, joy Monica, Kimberly, joy, Deekay, kclub, Ed-Dreams, Eddy-Wiz, Gussmi, Ayowealth, Oma Bella Oma, Aunty Anonymous, brother Anonymous, Barong nku, Atutupoyoyo, Derrick, zombie, Ola yemi, Olalekan,.........fill in the gap and reach out too...

Una wey dey chop giveaway, I sight una....

See You later......
Inspector Nifemi.

from Nigerian: Breaking News In Nigeria | Laila's Blog http://ift.tt/21W9vis
via IFTTT
0 Komentar